28 Hilarious Yahoo Boy Quotes That Will Crack Your Ribs
If you have friends who are yahoo boys, then you’ve definitely heard these quotes before. 1. WHO FIRST BUY CAR NA HIM BUY OLD MODEL. 2. Man wey no follow you suffer no suppose follow you carry casket. 3. Na beans you dey cook no be stone when e set tear everywhere like rugged jeans. 4. ANYBODY FIT BE GOLDEN BOY 5. CODE YOURSELF CAUSE SOME NIGGAS GET MONEY PASS YOUR CLIENT 6. BATTERY WEY FULL GO STILL LOW, BATTERY WEY LOW GO STILL FULL, OUR PRAYERS BE SAY MAKE CHARGER NO SPOIL! 7. When dem say make you hustle hard no be by strength o, even Dangote no fit carry one bag of cement. 8. HUSTLE GO PAY 9. No use your mama head buy benz, at least if you no get money, get sense 10. LAS LAS SCHOOL NA SCAM 11. JI MASUN, MAKE DEM NO CARRY YOUR BABE PASS YOU FOR TINTED GLASS 12. Every Hustler Get Pay Day 13. PERSON WEY DEY FIND MONEY NO DEY OFF DATA 14. Never Doubt An Hustler One Unread Email Can Turn Him Into A Millionaire 15. Anybody Can Gbera Anytime 16 .RESPEC
Comments
Post a Comment